Главная
Тексты песен - слова песен

Yemmy Smith — LET THEM SAY

Artist: → Yemmy Smith




Yemmy Smith — LET THEM SAY — lyrics

 

 

 

 

CHORUS
Let them say (4ce)

 

VERSE 1
I remember when dem talk say i no go grow o/dem
Talk say i dey dull o/dem say i no soji/me I dey face
My God,i dey run to my church o/pray to my
Jehovah o/make He answer my prayer o

 

HOOK
My pastor say make I dey wait on the Lord/i dey try
I dey wait on the Lord/but the people just dey laugh
Me/dem say i no soji/my pastor say make I do fast
And prayer/i dey try I dey do fast and prayer/but
The people just dey laugh me/dеm say wey your God
O/but God reply me,Him say

 

CHORUS
Lеt them say(if dem yab you,curve you)/let them say
(my son I go bless you)/let them say(make you just dey
Serve God o)/let them say/dem fit talk say you don
Kololo/dem fit talk say you don jogodo/but my God
Is a good God o/He will always make you shine o/dem
Fit talk say you don kololo/dem fit talk say you don
Jogodo/but my God is a good God o/He will always
Make you shine o

 

VERSE 2
I remember when I talk/dem dey yinmu/dem Talk say
Na wash,dem dey binu/dem try to underate,dem no
Know say we be kings/dem try to bury us,dem no
Know say we be seeds o/me I just dey pray,i no dey
Look face/jejely on my lane I took my case/to Jehovah
God in the high place/oju lo pesi,Oluwa lo ni glory

 

HOOK
My pastor say make I wait on the lord/I dey try I dey
Wait on the Lord…

 

CHORUS
Let them say (if dem yab you,dem curve you)/let them
Say (my son I go bless you)… till fades…

 

 

 

 

 

Скачать песню с телеграмма
181740cookie-checkYemmy Smith — LET THEM SAY
Просмотры 447






When singing your favorite songs, do you often get confused in words? Or maybe you want to play a song, but you don’t know its full content? Do you often find it difficult to find the lyrics of the songs you like? Did the found platforms give you incorrect content? Or are you one of the big fans of karaoke, but do not always have the opportunity to visit special places?


Our portal is a unique find and your best assistant in this matter. Our platform contains a huge amount of texts for the most popular and in-demand songs. We have developed this site especially for you, for all fans and not only! You no longer have to go out to public places to have a good time! Now you can enjoy singing right from home, and any other convenient and desirable place for you! From now on, you can arrange your karaoke evenings in the most unusual locations, alone with yourself, as well as with your loved ones. There is no more need to suffer, singing the words of your favorite songs at random. Using our platform, you will greatly simplify your life, and you will be able to find multiple lyrics for songs of various genres and times, from the oldest to the latest novelties.

The database of our platform contains a large number of texts of the best and most relevant compositions of all time. On our portal you can find contents of Russian, Kyrgyz, Kazakh, Uzbek, Turkish, foreign, and even Ukrainian songs.
We regularly update our site with qualitatively selected materials, carefully checking the correctness of the content of the published texts.

Our platform is constantly updated, and thanks to its maximum functionality, it is very simple and convenient to use. You can easily find the content of any song you like using the search bar. You can also choose something new from the pre-made categories.

If you encounter any display problems or search problems while using our platform, etc., you can always contact us. A team of our qualified specialists will carefully study your appeal, and will definitely correct all the inconveniences that have arisen as soon as possible.

Read completely